BlogHide Resteemsnaijapidgin (58)in busy • 6 years agosteemCreated with Sketch.Wetin dey give you joy pass? Hello our pipo. Una welcome to our blog again o. Wetin dey give you joy pass for dis life? The thing na the kind thing wey go make other people laugh you? Abeg my brothers and sisters, make you no…naijapidgin (58)in busy • 6 years agosteemCreated with Sketch.Wetin dey make you happy? Una doh o! Our topic today na about jolification. Wetin be say if you do am, ein go dey totori your body? My pipo, make you no stop to do that o, because life na one man on his own. Make you no…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agosteemCreated with Sketch.Dem don kill plenty people for kaduna stateSince when this our election for naija finish, don kill plenty people for kaduna. The massacre wey dey go on for kaduna state too much. Even children and women follow for wetin dem dey kill. And…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoWATIN YOU DE DO OUTSIDE CRYPTOI greet una my fellow Naijapidgin people, how body today hope una de enjoy this dip but I Wan comot face for the crypto dip. Today watin we Wan talk about na watin you de do since crypto Don dip…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoPENCIL WEY BE 1500Good morning my country pipo how una dey this fine Wednesday morning I hope say everything dey selense for una side. Today we don carry another funny tori come una front yard we go like make una…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoOUR NAIJA PRESIDENT NA IMPOSTER?Good morning my country people. How una dey? ThankGod say today na public holiday I because na opportunity to rest for some of us. Make we for naijapidgin use this opportunity wish we Muslim…naijapidgin (58)in steemit • 6 years agoNAIJAPIDGIN ReportImage Source Goodday distinguished steemians, a very beautiful Monday morning to you all. We hope you all had a great and joyful weekend. Welcome to @naijapidgin blog. Today, we bring you…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoMORTUARY ATTENDANT TALK SAY MAKE GHANA PEOPLE POSTPONE THEIR DEATHsource Una weldone o TGIF!! How una dey take hold body for this crypto market wey bloddy like this? Make God help us o.. As e dey hot, e be like say d thing wey dey worry naija don enter Ghana…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoWHY NIGERIANS SUPPOSE VOTE ME AS WOMAN PRESIDENTMy country people, another ogbonge Tuesday don reach our domot again on top naijapidgin and so many many tori full ground for we country but wen surprise Sha because we know say we go soon enter…naijapidgin (58)in steemit • 6 years agoNAIJAPIDGIN ReportImage Source Goodday distinguished steemians, a very beautiful Monday morning to you all. We hope you all had a great and joyful weekend. Welcome to @naijapidgin blog. Today, we bring you…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoDey accept Change for lifeMy pipo, i dey hail una today wey be another Saturday; i hope say our flexing don start from yesterday wey be TGIF, as the year som dey end i pray say we go dey meet our desires. Source One…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoHOSPITAL ATTENDANT STEALS BABY PLACENTA FOR RITUALSSource Una weldone o.. TGIF!! Pipo get bad mind no be small.. Eget one hospital attendant, Fatima SUleiman for Capstone Hospital, Ilorin Kwara State wey carry baby placenta give juju man…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoMinimum wage fit affect prize for naijaI greet una my Naija pidgin friends, today na Thursday and e be like say cold Don de come small small. Today matter no really funny, we hear say Federal government Don sign minimum wage agreement…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoPOLICE DON ARREST 50YRS OLD MAN WEY DEY ABUSE 10yr OLDGood morning my country people how una dey this beautiful morning I hope say go dey go for una side, rainy season don dey pack load dey go cos e wan make way for harmattan so make we dey ready our…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoFEDERAL GOVERNMENT DON AGREE TO 30K FINALLYMy pipo, i dey hail una today as e be another tuesday; i hope say monday no show pepper but we go dey push dey go. I first tire with the two breaking news wey don knack us between yesterday and…naijapidgin (58)in steemit • 6 years agoNAIJAPIDGIN ReportImage Source Goodday distinguished steemians, a very beautiful Monday morning to you all. We hope you all had a great and joyful weekend. Welcome to @naijapidgin blog. Today, we bring you…naijapidgin (58)in steemit • 6 years agoPUFFER FISH IS DEADLY[Source]Instagram My pipo, my pipo Una weldone o.. Nafdac Director, Prof. Moji Adedeye don warn everybody say make we no dey chop PUFFER FISH.. Dem talk say the fish contain potent and…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoSIN 2 IS LIVEI greet una my Naija pidgin friends, today na Thursday and this sun wae de burn here fit cool yam... In fact fear de catch sef but no fear #winks Today a today, my people una don hear Steemit in…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agopolice don arrest over 400 ShitesGood morning my ogbonge country people how go dey go I hope say we sleep well and wake up strong our prayer for una today be say better better things no go seize from una life. Today na the las…naijapidgin (58)in naijapidgin • 6 years agoMOBILE PHONE E BRING GOOD ABI BAD?Good morning my country people. This na another Tuesday on top we ogbonge naijapidgin. We dey trowey salute dey say una well done o. How the go dey go? We believe say the ministry dey move to the…