Commentsoakslawale (31)in olamax • 6 years agoRE: A REVIEW ON OLAMAX EXCHANGERCan I buy Airtime with my coins to any number?oakslawale (31)in contest • 6 years agoRE: HURRAY LETS PARTY ON MY BIRTHDAY,(40 STEEM) JOIN THE CONTEST AND WINHappy Birthday @kristenantai01oakslawale (31)in contest • 7 years agoRE: [Tpot Contest No. 20]: WIN FREE Whaleshares and TROPHY TOKENS - Contest 19 Results AnnouncedThis is my entry anyway.... It's my first time of participating in this contest but I hope it is worth my time.... Bitshares I.D: oakslawale18oakslawale (31)in naijapidgin • 7 years agoRE: MONKEY BUSINESSMake I no lie una, naija no fit beta pass as e b so, except say e go bad pass. Doz politicians don dey too use us play. I vote for say make we Dey go use gun shoot dis useless people 1 by 1...na…oakslawale (31)in naijapidgin • 7 years agoRE: SECOND CHANCEMy simple meaning of a second chance na pardon for being ignorant a first time...some foolish set of people go still misuse d second chance sef....oakslawale (31)in naijapidgin • 7 years agoRE: DOUBLE WAHALAMe n u Dey d same page on dis mata I swear, na y I no even comment on dis post...dem no go encourage pikin dem wey Dey use dia time do better thing but dem go go park millions give some bunch of…oakslawale (31)in naijapidgin • 7 years agoRE: BLACK PANTHER MOVIEMe sef neva see d movie but I hear say d movie too go well sha...oakslawale (31)in naijapidgin • 7 years agoRE: who we beThough, me dey new to steemit sha, but wetin my steemit mentor tell me na say, to dey some kind communities na koko for person to make waves here...I go try join the naijapidgin community soonest....oakslawale (31)in naijapidgin • 7 years agoRE: THIS MAN MUST DIEI buy ur idea jare @ilukzymoore, na everything be spiritual for this part of the world and e no suppose be so... I no Dey dispute d fact say e fit involve some fetish things, but then, e fit still…
Comments
RE: A REVIEW ON OLAMAX EXCHANGER
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: HURRAY LETS PARTY ON MY BIRTHDAY,(40 STEEM) JOIN THE CONTEST AND WIN
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: [Tpot Contest No. 20]: WIN FREE Whaleshares and TROPHY TOKENS - Contest 19 Results Announced
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: MONKEY BUSINESS
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: SECOND CHANCE
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: DOUBLE WAHALA
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: BLACK PANTHER MOVIE
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: who we be
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
RE: THIS MAN MUST DIE
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit