For Mind

in blog •  28 days ago 

So, why tagging me to read shit?
What phase is maresca in!
Which match dey on abeg
I hear Howe taught Poste how to play ball
Person wey dey go soon sack
Na sheless people 😀
We dey try go Europe
Na me wey never eat since morning u expect to read this thing
From topping arsenal with points to......
Bro, dey sp here with beautiful goal when dey score.... See them online
Lol.. So make I still post goal wey we no score ni?
Two man marking on Gab
Our only actual attacking threat is our biggest problem
Ask the guy o

Na wetin I see for comment session.I give him twitter link to read comment o.. When the group needed them most they vanished
Silly Nwaneri and Gabriel Magalhães and whoever is behind that delayed corner kick.
Now it's a needless yellow
Arteta dey teach these players time wasting
Person wey blank last week when I cap
Meanwhile bench Palmer keh??
Tell your te to score a second goal
See the long thing wey you tag me to?
For ur mind, u wan grab Brighton and slaughter
See what?... Like u see your loosing to Ipswich coming abi
Fulh
Ipswich
Grab and slaughter but enhh
Stay humble bruh
Arteta go soon turn lord of the ring
Bro, na you dey humble now o
Humble? Lmao
Nobody see this Chelsea coming, so we are not forcing things

Teal Gold Dust Motivational Quote Facebook Cover.jpg

If you like to f

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!