These ones don commot
You still don't get it.. we've won that too.
I go like watch that cpaign
You de interested in big Money moves but not interested in the balanced sheet. Na so you de run your business.
Oga getat
This message was deleted
Sighs
Wetin happen?
It should be an easy ride for us but I don't trust man u ATM
We keep trying... Na who give up fuck up
Yh ..that format looks clumsy and cumbersome.
E be like say uefa don dey smoke sef
Even Madrid self no fit dey win chpions league like water again
Coming from someone that couldn't beat tissue paper
Did your tissue paper qualify?
Make una limmmi o
No.
Martinelli
Did tissue paper beat you yesterday?
Now use wipe your face
stop nah
Ha
man city in the mud
No.. Servet did.. In the bush
Na like this people dey fail ex..you see Antony there?