New: pidgin-englishAll contenthive-129948hive-196917krzzanhive-183959steemphotographyhive-180932hive-150122hive-185836uncommonlablifehive-166405hive-183397hive-144064bitcoinhive-188619krsuccesshive-139150hive-103599hive-101145hive-124908hive-180301hive-167213hive-109690TrendingNewHotLikersmacaddy (48)in davinci-application • 6 years agoApplication As a Yoruba & Pidgin English Translator on DavinciGood day Davinci! I am Adedoyin Adejimi, a Yoruba born in the South-western part of Nigeria. I grew up and schooled in 5 states in Yourubaland where both Yoruba and Pidgin English are mostly…adeolly-angel (48)in nigeria • 7 years agoI JUST YARN UNA ABOUT THE PIPU PALAVAImage source My pipu, make una no shock with dis kine style wey i carry com. Na the language wey my mama and papa take train me be dis and I dey very proud of am becus I be confam naija pikin and…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoHAPPY CHRISTMAS MY PEOPLE DEM.Happy christmas, STEEM Happy christmas, STEEM BACK DOLLARS (SBD) Happy christmas, STEEM POWER Happy christmas, STEEMIT Happy christmas, STEEMIANS. Happy christmas, @dan Happy christmas, @ned…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoHappy christmass in advance, As He remain 5 days From Today.Helo my people dem, Wetin we dey prepare for, done dey For one corner dey wait. Today na 20 of december month and all of us sabi say na that on 25th day be the date wey carry the weight, Upon say…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoWetin i dey miss? 1Steem now na $3.24 and 1sbd na 13.48. This Holiday go sweet.I greet all my people them, both People wey dey miss me, people wey no miss me and all the people wey i miss. Infact i go talk say i miss steemit and as i miss steemit i miss all of una be that. E…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoNigeria Pidgin Proverb.English interpretation na A naked man cant have his hands in pocket. Loose translation: You can't do something if there are no certain condictions. Good aftunoon my people dem. Longest time…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoREMEMBARANCE: Some Kind play wey We play As pikin wey dem born for NigeriaMy people for steemit, i dey greet all of una. I don dey miss una well-well. As e dne tey wey i show here last. I wan remember una all the kind play-play dem and some kind thing dem wey una go don…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoMistakes get LevelsI salute all my padi and my oga dem, wey dey read dis my tori, Imagine say my shop na like 20km from my house but na trek I dey trek am... Hmmn one fateful morning like dat wey I don trek tire…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoPidgin English proverb.My own interpretation for english na A Goat fed by many men will one day die of hunger.. I Thank you well-well as you comot time take read my post. Abeg drop your own interpretation for…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoMeme: Talk wetin fit make man do face like dissamminator (75)in pidgin-english • 7 years agoAfrica; The Place Where Dem Born Pikin Of Civilization (In Nigerian Creole: Pidgin English)The total SBDs wey go come outside from dis post, I go transfer am enter the account of @genesis-project (dis na one of the projects wey dey inside Steemit In Nigeria, S.I.N)…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoSteemit Logo done dey different from steem logo from now[New Logo na steemit the old one na for steem.] I troway salute for all my oga dem wey dey read my post. Make i use dis big oppotunity wey i get now take wish everybody wey dey here Happy…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoflashback film, Lagos Na Wah!: You self follow look the film? Talk the year wey you look am.If you dey read dis post and you no follow look dis film wey dem dey call Lagos Na Wah! Na him be say you never reach 18years, you no be nigeria or e fit be like say you grow for yankee!...…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoYour future na now. Another Patient Dog don dieDem say na the dog wey get chill dey chop the meat wey big pass. E depend ooo, Patient dog go dey one side dey look, all the dog wey dey sharp go finish all the better meat wey dey for pot. So…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoFrom Ponzi To steemit: See How ponzi take bless meMy people, i greet all of una wey dey read my post. Una Happy Sunday ooo. I pray for church today make blessing and plenty SBD dey fall untop us like Rain. Make badbelle people no enter steemit.…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoI better pass my neighborFor my country here, Wetin we dey call this small gen na i betta pass my neighbor If no be for dis gen, hehn! Nepa shakara for three much for us here... Atlist if we buy 2 litre fuel, na…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoI Win Something from @destinysaid contest.I Greet every body wey carri dia time read dis post. My body dey sweet me now as i dey write so, i no believe say me self fit win somethin from dis @destinysaid contest You fit go read am…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoPidgin ProverbInterpretation No matter how fast is the back tyre it can't overtake the front tyres I believe say i correct for my interpreting? Abeg help me interprete am for comment. Make we dey learn.…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years ago@surpassinggoogle ask Who i be?? : No tallent, as everybody na winner.My people! I no sabi wia i go start from as i still be new comer for hia, and i still dey learn am small small. My steemit name na @ionlyspeakpidgin, my real life name come be Mr Jim Uche. I been…ionlyspeakpidgin (47)in pidgin-english • 7 years agoAfrica Na Black and Black Na Original[na me camera dis picture with my fone] All wetin we dey do, we dey do am with joy. No matter any condition wey we dey, we dey sustain am. We no too dey depend. Na From pikin our creative dey…