RE: Are you vegan?

You are viewing a single comment's thread from:

Are you vegan?

in funny •  7 years ago 

Instead of these Aboki Okada riders to tell you that they don't know the place you are going to,
They will just Call price for you. So I decided to teach one of them a lesson.

Oyz: Bike, Bike, you dey go?

Aboki: Where u dey go?

Oyz: Australia, How much?

Aboki: Kai, how much U go pay?

Oyz: You Tell me how much u go collect..

Aboki: N200

Oyz: huh? Australia no far na, no be 100
naira?

Aboki: No na N200

Ouz: (try to leave him)

Aboki: Oya make we go...(looking at my I'm body)

"Starts Bike
Since 6 hours on bike, we are still on our way to Australia.....
Aboki don round town and am enjoying the Ride.

Aboki: Oga, I neva reach?

Oyz: No ooo e remain small, but you say you know the place?

Aboki: Yes I know am, e dey for front but your money don pass N200.

Oyz: no wahala, I go Add 20 naira... Just
continue....

I go gist una how e end.
But not now sha, till we reach Australia.
Today, i must reach Australia of with 220 naira

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!
Sort Order:  
  ·  7 years ago (edited)

@yustin, abeg make you send that aboki make e come carry me go canada for 220 naira I know might say I go pay am 500 naira. @anjiba. I no fit stop to dey laugh here oh.
Check out my post: https://steemit.com/meme/@anjiba/meme-9-try-not-to-fart