LYRICS
</div
[Intro: Odomodublvck & Victony]
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? Odumodublvck
Stubborn
Niphkeys keys
[Chorus: Odumodublvck]
They for like pity this boy
Everyday na billing, with their shameful decoy (Full decoy, oh decoy, shege)
I for don turn visitor, overstay my welcome
But I for chop full insult (Full insult), chop full insult (Kala)
Even my mama join dem (Swear)
My grandma join, my papa join
But my shima comes first (Stubborn), brown Hermes (Let's go)
Come to my doorstep (Kor kor kor, kor kor kor, kor kor kor)
Agberos, all of dem are sorted (Kala)
I go pay devé
Yea
[VERSE 1: Odumodublvck]
Modu give me money make I wound person, ey (Wound person, wound person)
I no dey carry kele wey no like shopping (Ejobe)
Gucci, Fendi, Versace, Nike, she can look sporty (Eeee)
She no wan turn to orobo kibor-bor-bor-bor
But she dey bill me like orobokibo
Kalamantus, press am quickly (Oya na)
The whole of zone one dey my building
Mummy shut the door, they wan beg me food and school fees
Some of dem go use the money camp okpo blow wiwi
[Chorus: Odumodublvck]
They for like pity this boy (Pity this boy)
Everyday na billing, with their shameful decoy (Shameful decoy, oh decoy)
(Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)
I for don turn visitor (Turn visitor), overstay my welcome
But I for chop full insult (Shege), chop full insult (Bastard)
Hello I'm @okere-blessing , one of the steem4nigeria moderators. Steem is an organized platform as such I will advise you to look for a mentor who can put you through. Your post need a lot of arrangements.
Remember plagiarism is a capital offense do well to acknowledge your borrowed pictures and writeups.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Okay thanks
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Okay man thanks
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit