RE: [ENG/DEU/ESP] Competition series | A love song in your native language | ein Liebeslied in deiner Heimatsprache | Una canción de amor en su lengua materna

You are viewing a single comment's thread from:

[ENG/DEU/ESP] Competition series | A love song in your native language | ein Liebeslied in deiner Heimatsprache | Una canción de amor en su lengua materna

in hive-199722 •  3 years ago 

Let me introduce you to one of my track titled Stay.

Baby telli me say
She no want me again
If I no get the pay
Omo na weytin she gain

See my life wey u fatasi
Many girls only u I see
Make we live in love and harmony
If money no dey we go drink garri

See my life wey u fatasi girl
Many girls only u I see girl
Make we live in love and harmony girl
If money no dey we go drink garri

If I say make we marry
Shey u go stay with me
If I no buy Bugatti
Shey u go be with me
If I no get the raba
Shey u go stay with me
Shey u go ride with me o
Would u still love me

I say stay with me
Show me dat u love me
Say stay with me
Show that u want me
I say stay with me
Tell me that u love me
And I really love you
So put nothing above me

Baby telli me say
She no want me again
If I no get the pay
Omo na weytin she gain

Baby telli me say
She no want me again
If I no get the pay
Omo na weytin she gain

All these love is a fantasy
If u no fit provide money
Weytin bad man eyes never see
After all dis love
she go leave u hanging

I say stay with me
Show me dat u love me
Say stay with me
Show that u want me
I say stay with me
Tell me that u love me
And I really love you
So put nothing above me

I say stay with me
Show me dat u love me
Say stay with me
Show that u want me
I say stay with me
Tell me that u love me
And I really love you
So put nothing above me

Baby telli me say
She no want me again
If I no get the pay
Omo na weytin she gain

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!
Sort Order:  

👍😊