Ewoooo! Chai chai chai.....so wetin i yen for the post made sense. I no know o i just try am if e go make sense o. Una weldone o and thank you for choosing me among the winners. Your head dey dea @ogoowinner maami wey sure pass anybody twale o.....ride on we dey your side
RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?
You are viewing a single comment's thread from:
Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?