Good morning my country people. How una dey? How the week dey treat una? I believe say everybody dey hold body well. Even if you no dey hold am, no worry one day e go better.
Wetin we get for una today? E simple. I know say all of us like music abi? Today we want know everybody musical taste make we know weda na d same music we dey like.
Me I too like Westlife music and na everyday I dey play their songs. I also like to dey listen to yemi alade. My favorite song wey she sing na "you suppose know by now"
Oya make una go comment section talk the musician wey una like and una favourite music. I believe say I go learn new songs today I fit even to change my favourite if I see beta song wey una drop.
Wetin you dey wait for? We get ogbongo WhatsApp group where we dey jollificate on top.
If you know say u neva join us for WhatsApp oya click here
Na @zizymena bring this one come @naijapidgin
Na @mittymartz na im design our avatar
Me sef I like Westlife too oo.. You know that jam wey dem title "My love"? Na the jam be that for me ooo. You for just do contest make we sings abeg. @ogoowinner
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Okay o. We go think about am
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
My favourite musician for now na wizkid title of the song na 'soco'
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
I Neva hear that song before o. Oya sing one line inside.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Eledumare bless you with body oh baby,starboy go bless you with money o omoge
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
This song make brain o. I go go listen to am.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Confam

I like Fuji well well, Alhaji Sikuri Ajinde Barrister
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
You get the body for Fuji sef
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Me too like music ooo, and as so, I no get one particular favorite artist, but me I like different artist from wizkid, davido, brymo, asa, timi dakolo, kiss daniel, simi, falz, tuface, and olamide.... And as e be say I get too many artists wey i like, i also get plenty songs wey i like but na my mood dey decide wetin I dey listen to for a particular time, and na letter to milli i dey listen to for two days now, na olamide sing am.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Na true you talk. Na mood dey determine wetin person dey listen to most times. You Sha like naija artistes. Better pikin
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Good morning my country people... Hehehe.. Today topic dey tortori me for belle na y I say make I chuk mouth... I like good music yafu yafu, my ogbonge musician na Adekunle Gold, and I like em MONEY track well well. Una well done ooo @naijapidgin
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
You do well @emekacollins chuk mouth for this matter. Adekunle good na better musician. I like that him song he sing about woman. I no Sabi the title.

My favorite musician na olamide hin song wey I like pass na melo melo
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
I like that song too. The lyrics tight.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Choi! This one na ogbonge one o as me i dey chew plenty music like say i dey chew garri. I sure say idf @donaldpete (koko) reach here hi go confuse.
But sha, me like gospel songs and i dey sing wella for church so make i drop one
Unstoppable : Elevation ft tye tribett
una doh o
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Pastor.

Omo me no too know names of musicians o..lol
But i too like all this crazy music and na timaya dey knack am well...
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
So you like timaya? That one na akpako master o
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Lol, he dey sing crazy songs na
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
https://steemit.com/story/@samsonike/you-no-fit-kill-two-birds-with-onestone
abeg i do mistake with the tag, @naijapidgin help me check am
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
how una dae my own favourite musician na Olamide and him song wey i like pass na science student and wo
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
If na music I neva meet person wey like music reach me and song wey I dey dig presently na Ed sheeran :perfect
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
My own na "particula" by DJ maphorisa and "available" by patoranking. Their beat na die.