My country people I trowey ogbonge salute for unah o
How unah dey?
How unah take d hold body for this change wey d touch everybody?
Thank God o e b like say steem and sbd don d give us smile small small
Today we Don come again and wetin we want do nah to reward people wey show face for we Sunday contest
Like them talk am were man dey work nah him e go chop and person wey work gat to chop too
But before I call the result I want thank every body wey show face for our contest, those we put mouth talk something and wey even upvote our post
Unah too much
E no easy for us to select the winners as everybody yarn well but as unah know no be everybody go fit win for contest so if u no win make u try next time
And as we been talk am before we do our selection base on funny, creative, and people we dey active
So our first price nah
@afolwex nah em carry 1.
@adabless nah em carry 2.
@rolexxy nah em carry 3.
I thank unah again....
Naso baba. Make we dey continue am like dat. I hail oo.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Congratulobia to all the winners.
I trowey tuale give @naijapidgin for the able representation wey ona dey give us for this block-wey-get-chain.
Two fingers in the air for ona.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Oww congrats to the winners oo,
like play like play i no even know how i tak miss this contest sha, boh God dey😁
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
@naijapidgin i thank una well well oo...more success ijn
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Omo, i win for contest o...lol
Una don do well @naijapidgin
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
This one dea incredible o
Una welludone
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Una too gbaski
Work no kuku lemme see road participate
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Una try wel wel, see as naijapidgin dey touch lives pass buhari government
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Hahaha.... I love this. Amazing :)
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Unah Weldon don for Naijapidgin
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Chai.. Na me carry first sha.
Naijapidgin I salute una.😀