I throwaway salute to everyone wey dey on steemit especially my oga at top @ogoowinner . The word of encouragement wey she speak into my head the day I yellow giger me well well and since then my life never stagnant.
Steemit na baba for all crytocurrency as far as am concern because na only steemit I dey do for now,within few weeks wey I join,my life don better and I dey do yanga for road even my family no say I dey happy.steemit don sugar my tea and butter my bread. Na everyday I dey pray for person wey introduce steemit to me @i-am-sirtoyen and my mentol @ogoowinner.I don sabi write, I don sabi draw picture and wetin I no no before I don sabi am. Steemit na you be oga for them and na only you i go follow follow.
This na few things steemit don do for me steemit I thank una for reading.
So pipo like us wey just join, how you go fit help us so that we go fit de jolificate like you na? As ebi say another pesin show you the way, oya abeg na your time to show us
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Nice having you here in the steemit community. This language can only be understood by Nigerians i guess? Nice bringing uniqueness into the community
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Thanks for reading
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit