Steemians una good morning oo
Na@amec dey yarn here for steemit oo,i hear say my oga at the top dey do contest wey make brain die,na im i kon tok say make no dull myself join una participate for this correct competition.
Aunty ogoo tok say make we write post for our own confam pidgin language why we like steemit wella...oya na...make we roll😀
I first tin wey i take like steemit na because e give me freedom make i do anything wey i want how i wan take do am...look at dis contest now...i dey write for our own ogbenge language and i go still get some shinkini suya money ontop am...omo e make sense die
Anoda reason y i like steemit be say e dey put money for my pocket everyday...since d time wey i join steemit,i neva complain about subscription and steemit don gimme liver die...i no dey ask for money from my mama n papa...naso i jus dey flex go jeje...lolx
The last reason y i like steemit wey i go yarn 4 dis post be say...steemit don give me new life with beta beta friends wey i dey always dey happy with...as in...i no fit explain am sef...i just dey over api say i join steemit oo...na d best tin wey apun for my life for 2017 be that
Ok oo...i don write finish for today... Aunty @ogoowinner abeg no vex say my entry come late oo....na sch dey chop all my time for here...i gats read book well well cos of test...i dey feel u die for dis correct contest wey u organise for here...u get mouth die😘
I dey hail everbody wey b say dem dey support me for steemit oo...i thank una....abeg make una help me upvote and resteem this post make i get beta money ontop am...biko!!
Lmao @ suya money...
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Omo, see beards... Na who give you??
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Kikikikiki....na baba God oo☺
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Lol
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
🤣🤣🤣 Nice try to write in pidgin. Feels great to narrate an experience the naija way. Awesome stuff!!!
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Yea yea...i guess am not really good but it feels so good to participate in this contest
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
I love this... Well done
Unto my blog to write my version..😂
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Oya na....right away
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
@amec i love steemit too,its actually part of my life.let's work together in order to let everyone know about it
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Boss boss....
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Lolx...my upcoming whale...steem on!!
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit
Oga @amec u try wella..u sabi d pidgin wella
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit