RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

You are viewing a single comment's thread from:

Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

in npc •  7 years ago 

@ogoowinner I appreciate you. You too much jare. Oya oh, me sef I don knack my own ogbonge tori ontop this matter. I dey sure say you go like am.
https://steemit.com/npc/@jaayy/friendly-enemies-na-the-tori-wey-dey-on-ground-now

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!