@ogoowinner, twale ma..u too much jaree...abeg dis na my own entry for the 9ja pidgin challange..e sweet brekete,i sure say eeh go totori u for body.
https://steemit.com/npc/@kulkris/naija-pidgin-challenge-friendly-enemies
RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.
You are viewing a single comment's thread from:
Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.