NPC CHALLENGE:My own opinion on this delete button mata

in npc •  7 years ago 

Okay for this mata wer de for ground dis delete and block button, e for make sense if dem add dis feature for steemit so dat bad belle dem no go dy chook eye for pesin mata on top steemit and also make pesin dey prevent badmouth and disgrace on top social platform like steemit . No matter as dis platform take good reach e go get hin own bad side as some kind people go dey use for their own selfish reasons too. So me i support the motion say mk dem kukuma add that feature so person fit choose who him wan relate with.
image

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!