But why PDP nor get respect for Nigeria money sef? See how dem paint RANGE ROVER VOGUE wey dey make some people do ritual. And I wan even ask, which kine Evangelist Ejele even be sef, Evangelist wey he boys dey carry gun for election..... na wa for PDP!
Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!