bro @churchboy abeg i don go check but i no understand am wella, you fit brake am down for me for pidgin abeg?
RE: The Seven Day B&W Challenge: Day #2
You are viewing a single comment's thread from:
The Seven Day B&W Challenge: Day #2
The Seven Day B&W Challenge: Day #2
bro @churchboy abeg i don go check but i no understand am wella, you fit brake am down for me for pidgin abeg?
Bros na just to snap picture of anything wey you dey see everyday, especially the ones wey dey boring pass, then you go attach am, come carry the rules paste under. After you go nominate another bros make him for follow us for the challenge. The picture must be black and white oh. But first, someone go first nominate you.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit