Ma property
Father,
Say ma property dey na where you dey
I no fit wait again
Send ma house, I don tire for pay house rents
small time, my case with landlord them
go reach de one wey dey fit usam sew kaba
Your book say, Na your Glory be power supply for ma apartment and ie dey all side.
A no go di manage one bulb for 3 rooms, di use light di calculate unit each time.
You no di bill me, even penalty, no dey till eternity.
Send ma property, abeg.
*Price for 1cup garri now so na 100frs,
For even get cold water for make cold water garri na another wahala,
But A hear say, for place wey ma property dey, water di flow anyhow,
And A no go even need garri sef.
Send my property Abeg,*
This outside don spoil all, Atah,
A just di kick ma foot for stone even when I di Waka for find better stone,
Dirty dey all side,
Natural thing them don di smell
But A hear say Na Gold flop all the road wey ma property dey..
Abeg Sendnam for me
the killings for here don pass mark
people don over meng
whether they wear na Ambe or na Popo,
eskece ie get for matter sef?!
my eardrum Dem di kam burst for
palava popcorn everyday,
the wahala don over plenty,
see, the rope wey A be di usam for
tie heart don tangle tangle,
way for lusennam no dey
Abeg, send ma property, Abeg
Pala Pala dey all side,
when A turn left they knock me,.
A turn right they turn clothes badside
give me," who be your godfather?"
show me big compound Pa,
make A go rest my head,.
show me ma property
All side for inside my quarter
don be na vulture their camp
we di glad, di dance ontop innocent
blood, and your njaka ie holy blood no
make sense for wah heart dem again
huuhhhh.!! say water na water!
but holy water dey side wey
ma property dey, Abeg sendnam for me
Carve ma space for this world,
Put all ma property inside
A bi sorry, settle me , Bah,
Settle me!
Ma space wey sun no di burn me,
Rain no di wet my skin,
Smoke no di redin ma eyes
Ma space wey, A di hear you.. clearly.
See your messenger them clearly,
Ma space wey A go di sing for you, no di mind if ma neighbor di vex or not
Ma space wey A fit shidon for your foot all day,
No worry about ma trouble dem for this life
Ma space, wey ma skin no di so so tire
Make ma space, even for inside forest, for any part of the world.😭
But which part for this world fit contain this ma precious property?
na Doula or na
Dubai?
White House or na Unity palace?
or na your njaka ie grave sef?
I no even think say ma hometown, Eden fit hold this property .
A go surely only till you cam,
A go wait...
A go wait..
Till you cam❤️
Heaven at last🙇♀️🌈
#steemexclusive #poetry #steem-ghana #writingnreviews #motivation