Lets give woman a chance aa

in motivation •  7 years ago 

I b one kind person wey be say i no lyk wey dem dy abuse pple specially girls dem dy cheat girls for many ways say dem be weaker vessel who tell una so dem weak but na dem carry d so called stronger vessel for belle for 9months na dem take care of dem reach d place dem dy now yet una called dem weaker vessel na wa ooo.una no fit make woman rule una yet d men wey dy rule una don fail una times without numbers yet una still dy vote for dem make una open una eyes and make woman lead una for once and una go see d wey dem go lead una with love and care and d world go be better place make una give woman equal right and make una no make constitution only make una follow am also
I am daniel
I stand against discrimination against woman

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!