This matter sef tire everybody the kin way our government people wan dey do us like say we be pikin ..how snake to enter jamb office dey swallow money?๐๐ข๐ฑ๐ฑ๐ฑif no be say na those thief's wey them they call leaders go do steal am them con dey lie say na snake something wey everbody sabi say na lie.wetin i think say we fit do help this our country be say make we pray to baba God because na only God fit help us for this kin wahala make he remove the bad eggs.......
Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!
This post has received a 2.38% upvote from @aksdwi thanks to: @omikunlejackson.
Downvoting a post can decrease pending rewards and make it less visible. Common reasons:
Submit