MY OWN BETTER CREED WEY I DEY FOLLOW 3RD NPC CHALLENGE BY @ogoowinner

in npc •  7 years ago 

I greet you all stemians wey dey on this platform particularly people wey dey give me better advice here.
Now to the reason wey I dey write this post. Every human being wey God created get h own wey of doing things even the animals wey God created get their way of doing their things.Every human with different character the way dey reason and their looks.

image
Tiwa Salvage (Mama Jamjam)

one wey dey this world wey no get the good side and bad side,that is why I no they judge people.
I dey always mind my business,if you wan my advice on something I go yarn you and if you like heed to am if you no like turn deaf hear to it na you sabi.I dey live a simple life.I no dey talk bad thing about people,enviness,jealousy, cheating, gossip, adultery and conveteousnes this no dey my blood and that why I dey always see favour for people eyes.if you say bad thing about me,I no go let what you say pull me down because I no who i am I no dey get myself involve in anything wey no go add value to ma life and thats what dey keep me going in the journey of this world and that's why I dey steemit.
This is me and I will always be me am a promise keeper and whatever I promise to do or achieve I go do am matter the promise wey I face on my way.This is me ABIOLA MOTUNRAYO

Picture source: goggle com

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!