NAIJAPIDGIN HOTSEAT WITH FISTEGANOS

in naijapidgin •  7 years ago 

DSC_0322 (2).jpg
Image taken with cannon

My people Happy Sunday!!
How una dey?

Today na we hotseat. If you no know wetin be hotseat, na where we dey interview Steemian wey we believe say we fit learn one or two things from their experiences come carry am join we own.

Na live show for we discord and you get to ask the person any question wey you like. You no suppose miss am o, e go make sense die! Na our Oga @fisteganos go sidon for this seat this night.

Time na 8pm [20:00 GMT]
Venue: Na our discord channel
If you want Sabi who he be, oya check him blog
www.steemit.com/@fisteganos. No let anybody tell you o. This na one life time opportunity to sama am question.

If you neva join our discord, oya click this link

nah @mittymartz give us this fine avarta

IMG-20180604-WA0015.jpg

Authors get paid when people like you upvote their post.
If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE STEEM!
Sort Order:  

Correct, i don ready my question before this post. The seat go catch fire

I for like kknow this guy wey the likes of @tojukkakka dey follow roll. Make me too follow them rock and roll too

Friend to a rich man na rich man e be too.